Shout out to the girls from the West side Another one for the girls from the South side You know my East side girls Be reppin reppin Steady steady Give another one for the girls from the north side You know my African girls o Really bad o You know my African girls o Really bad o You know my African girls Stallion Really stallion You know say my African girls Bad o Really bad ooo So Bad o E get this girl wey I jam for jand As I dey land for jand I swear everybody like her E be like she be Nigerian E be like she be Liberian E be like she be Algerian Some say she is Madagascan Her accent be like Nambia’s Her accent be like Tanzania’s Sometimes she sounds like Uganda Her favorite colors Blue Yellow Green Exactly the same as the flag of Rwanda She sabi cook Ghana jollof She sabi cook Sierra Leone jollof Get business for Mali Malawi Cape Verde Gabon She calls Didier Drogba Bros! Is she Ivorian Slay like it’s nothing On her ankara from Senegal Guinea to Equatorial Guinea To Guinea Bissau She dey all the major billboards Hell of a charm down to Djibouti Congo to Congo DR Her pictures in front of magazine You know my African girls o Really bad o You know my African girls o Really bad o You know my African girls Stallion Really stallion You know say African girls Bad o Really bad ooo So Bad o Uuuu uuuuu You bad Melanin popping Uuu you bad You’re my caramel topping You bad o Melanin popping You bad Mauritius with the brains Kenya babes my ebonies Egyptians with the face Mozambique dripping melanin Southy babes with the waist And the waist is special Ethopian girls fit like Mattew fraser Angolian girls with the piri piri chicken My Namibian very good in the B E D T E D Lesotho girls hold it down T D B Black bold and beautiful B B B My Burundi girl body Big TV Sudan South Sudan Somalia Egypt Botswana Mauritania Togo Burkina Faso Tunisia Cameron Morocco Get fine fine girls Ayi Oxlade’s Part Shout out to the girls from the West side Another one for the girls from the south side You know my east side girls Be reppin reppin Steady steady Give another one for the girls from the North side You know my African girls o Egypt Sotome Zambia Seychelles Eritrea Comoros Libya Zimbabwe Gambia Chad Zeebeibe