How many dues wey the boy don pay? How many insult I go take? Address your shit like I'm Jahgo I've been like this straight from the get go I no dey take eye see loose bread If you miss your show you know say me I go take am Up my money 'cause your promoter desperate Make una no vex na my money be my mandate Ọmọ many my country people eye red o My eye red for the green that's yellow Some call me hybrid, some call me hollow Keep who I really be on a low low Day and night all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle I dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me Make you sef reason E be better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa You better relocate I dey come closer Even if na red I go tackle o Ṣebi na vex you go vex Ọmọ were me I no dey talk but try me first Better save your money, this game no be by best dressed Bought my first land since I was 17 You know steady grinding Nothing wey you go show me wey go really surprise me Ọmọ many my country people eye red o My eye red for the green that's yellow Some call me hybrid, some call me hollow Keep who I really be on a low low Day and night all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me Make you sef reason E be better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me Make you sef reason E be better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet