Uno, dos, tres (banger) P Another banger Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey Me wey be werey Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (malu, malu) Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shake I don do too much ps and qs, right now, I go put you on dnd Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my gle Ayy, oshey oh, o wan bi (even egbon dey collect dnd) Baba wọn E sure for me my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me solomon Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan Omo make I no too talk, make I sofree sit-down Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (ayy) Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say (ayy-ayy) They wan dey bully me, omo, I don too calm (don too calm) Talk my shit right up in your face, me I no dey shake I don do too much ps and qs, right now, I go put you on dnd Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my gle Ayy, oshey oh, o wan bi Even egbon dey collect dnd I don do too much ps and qs, right now, I go put you on dnd Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for dnd I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my gle Ayy, oshey oh, o wan bi (even egbon dey collect dnd) P