Another banger African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass shina peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yeah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she needing yeah Biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma Filomena do the dutty whine for dah conga No fit to leave you for any reason, mmh I want to invest in your body o I want to invest with my money o You know say na you I go marry o How many pikin we go born o? This our love no go funny huh Me I no go dey play with my shawty huh Anytime I look at your body huh Girl you dey make me dey horny huh Mmh, mmh, mmh Shawty o your body make me go down low Wetting I go do without your love? Ohh African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass shina peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yeah boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching And the loving that she needing yeah Biggie baka wey dey make a bad man shout, oroma Filomena do the dutty whine for dah conga No fit to leave you for any reason Girl I go dey for you baby o (Dey for you) Girl I go craze for you baby o (Vex for you) Why I go vex for you baby o? (Fool for you) I too mumu for you baby o Sister bumbela Your baka make me miss my fasting and prayer Omotena o ama young fella But me I fit to spend all my racks and chedda for you o Sister bumbela Your baka make me miss my fasting and prayer Omotena o ama young fella But me I fit to spend all my racks and chedda for you, for you African girly come and hop in my beamer You know me I really wanna take you for dinner You know me I get money pass shina peter For my area they dey call me godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita o Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yeah boys like you I like bad boys like you Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yeah boys like you I like bad boys like you