So na so, It be, na condition come make you waje like this You say your husband na in leave you, you say he go fi betray you, So na so, you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe, nothing fit, fi shake you, nothing fit, go fi break Na you weak before Na you talk say you na go put man before God, see yourself as you be Na you talk say you na go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fi deal with, na so dem talk, the thing wey no fi kill you it go make you strong it go make you strong The thing wey no fi kill you it go make you strong, the thing wey no fi kill you it go make you strong God no go give you anything you no go fi deal with You talk say, you be big man [ Find more Lyrics on http://mp3lyrics.org/ZWRu ] cause you fi raise your hand, fi beat your pikin, beating your wife You sabi, bible well oh Dey go church everyday oh Notice me how I quench Look at me how I bounce But na you be the crook Na your kind fi open eye kill person misuse and abuse you For a nine, ole thief, basket mouth, oyoyo But you know how you be When wind blow fowl wash no work out very very well oh As you know God no go give you anything you no go fi deal with, na so dem talk, the thing wey no fi kill you it go make you strong it go make you strong The thing wey no fi kill you it go make you strong, the thing wey no fi kill you it go make you strong God no go give you anything you no go fi deal with, hey As you walk through the valley of the shadow of death you will fear no evil because his rod and his staff are with you you have come this far to sing your mystery