Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you (oh, no) Spend a couple couple milli on you (yeah, yeah) Give you loving till you say e don do (ye, ye) Special type of feeling that I feel when I'm with you On dun mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can't let you go I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when I see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright (ye, ye) Special type of feeling that I feel when I'm with you On dun mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can't let you go I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer (fall in love o) As I dey call you make you answer As I dey call you make you I'm beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answer As I dey call you make you answer So whenever you hear this vibe I just want you to vibe with it 'Cause it's a banger Joeboy give them Joeboy give them Joe Joe Joeboy 'pon deck