Tom: D D G Food e no dey D A Brother eh water no dey D G And our country no good o D A everyday for thief, one day for owner e D G Poor man wey thief maggi, D A omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter) D G Rich man wey thief money, D A Omo, we no dey see their face for crime fighter D Tell me something I no know G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) [Chorus] G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Verse 2] G Fuel e no dey D A Brother eh transportation no dey D G And our road e no good oh D A D What about the NEPA people o we no get light G D Everybody just dey halla fuel no dey, A D na how we wan survive? G D Many youth ready for work but as work no dey A D Na how dey wan survive? G D We be giant of Africa but to get visa enter A D Ghana na WAEC (oh my God) G D Policeman go see white e go tell you say A I say that thing na red D Tell me something I no know [Chorus] G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Verse 3] G D Alhaji wey pull Khaki say the name of him party A D People Destroying People na the name of the party G D Election for my country na paddy paddy A D Wayo wayo arrange noni G D People wey vote them in still dey live in pain A D This na disgrace, I am so ashamed G We don collect shop permit D A Collect trading permit trading permit D You still dey burn shop G D You wan tell me say you no know when them pay A D Why you dey make us dey live in pain [Chorus] G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Bridge] D G Omo nothing dey pa D Anything wey pa na winch A Na im make we dey say D No lele G D Tanke A [Verse 4] (Repeat Verse 1) D G Food e no dey D A Brother eh water no dey D G And our country no good o D A everyday for thief, one day for owner e D G Poor man wey thief maggi, D A omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter) D G Rich man wey thief money, D A Omo, we no dey see their face for crime fighter D Tell me something I no know G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) G D Rich man go dey halla pe ahh (modupe) A D Poor man go dey shout (ana m anwụ) [Chorus] G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Verse 5] (Repeat Verse 2) G Fuel e no dey D A Brother eh transportation no dey D G And our road e no good oh D A D What about the NEPA people o we no get light G D Everybody just dey halla fuel no dey, A D na how we wan survive? G D Many youth ready for work but as work no dey A D Na how dey wan survive? G D We be giant of Africa but to get visa enter A D Ghana na WAEC (oh my God) G D Policeman go see white e go tell you say A I say that thing na red D Tell me something I no know [Chorus] G Make una lead us well D A no let this nation to fall inside well D G Mr. President (lead us well) D A If you be governor (govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) G D A Oya lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe) [Outro] (Repeat until end) G D A lead us well (nne me eh, govern us well) D G If you be senator (senate am well) D A D If you be police (police well well, no dey take bribe)