Its kelpy vibes See, I don't look like wetin I don see I will never forget the 90s Many nights I go dey beg for mercy Sickle cell been show me crises Thank you for the journey oh Lord oh Lord If I say my story o por o por Fire can't cool I'm ever blazin' I roll deep with the almighty Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula Money no filter, don't let them fool ya Make your raba, stack your paper Let them know whеn you pull up, pull up Man down when I pull up, pull up I'll be your liquor, fuck the chasеr Bang, bang, bang, undеrtaker They scared when I pull up, pull up Yeah, I rode my fear when I pull up, pull up Kunle from Ikotun, and I be reppin' Shout out to Agege that city raised me Ask my crew dem dey love me, love me They call me AG baby Our Government no get time for Ghetto We only get love on manifesto I pray for my people, je oh je oh Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula Aye five-star lan je oh Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula Caught off in the moment, you deserve the best Heart made in diamonds, kisses on your neck You deserve the better swear your time come And I'ma get you every watch and till my time up Big boss never had to tick tock But I got bad chicks in my inbox Top down Rolls-Royce wise a ski mask Throwing up the money in the window when I see past Five car, shawty top shelf As I look into your eyes I need nothing else She a hot girl, something else Big names all came unannounced But my girl, call me something else Five star, really say less If your shawty great, shawty say less Cause your nothing shawty [?] Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula Aye five-star lan je oh I dey try for myself, VIP no regular Can't copy this formula