Another world (yeah yeah yeah yeah) P I no go dey oh I no go dey one side con dey wait Apollo dey oh I no fit con dey look uche face Omo wobe oh Ebelebe go fit to win your case So I no go dey oh I no go dey one side con dey wait I follow dey oh I follow dey when money dey rain So no go dey oh So no go dey where ibadi dey waste Omo wobe oh Ebelebe go fit to win your case So I no go dey oh I no go dey one side con dey wait Apollo dey oh Apollo dey oh Apollo dey ehh Apollo dey oh Mummy pull over No go run over me my girl Beggie slow down Know na bulldozer for your back Draw me closer Draw me closer Make I tap Beggie slow down No go run over me my girl I no go dey oh I no go dey one side con dey wait Apollo dey oh I no fit con dey look uche face Omo wobe oh Ebelebe go fit to win your case So I no go dey oh I no go dey once I con dey Eh con dey wait for your body oh My salvation Reverend father say e dey for your body oh If I go kpai my resurrection Sef go dey for your body oh It's a miracle working body oh Everything dey for your body oh Na na na (hmm) Na na na No go put me for cemetery oh Na na na Kele sey owo wa necessary oh Na na na Baby Na na na Eh Na na na Eh Apollo dey oh I no go dey Yeah yeah I no fit come Ebelebe go fit to win your case oh Hmm I follow dey oh I follow dey when money dey rain So no go dey oh So no go dey where ibadi dey waste Omo wobe oh Ebelebe go fit to win your case So I no go dey oh I no go dey one side con dey wait