I say baby don't go If you leave me mo rogo I no plan to go solo lo lo lo Na you be my motto, I carry your logo Me no give you zobo ohhh Do me like that, I go do you like this Wetin you no like, I go minimize it If e too big, baby let me dice it If e too loud, baby let me hide it If you give me mulah I go put am for my kolo If I give you sugar Baby na wahala follow Put am for speaker Make dem hear am for igboro Love knock me down like kondo Mister lover lover So be Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh Mister Lover lover Mister Bae Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh We do it for the culture This love no go rupture Dem dey wait like vulture We no need interruption Make we no go regret o Make e no spoil, we go reset o Oh me and my sweetheart Inna two seater Living la vida loca Baby I swear if you do me like this Wetin you no like I go minimize it If e too big, baby we resize it If e too long, I can memorize it If you give me mulah I go put am for my kolo If I give you sugar Baby na wahala follow Put am for speaker Make dem hear am for igboro Love me knock me down like kondo Mister lover lover So be Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh Mister Lover lover Mister Bae Je ka logba logba Se be Ma lu mi ni jibiti Baby eh Spend your milli milli on me oh Been looking for you all my life I think about you all the time Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh Oh baby baby o lo lo (surulere oh) My love no be borrow pose (se mo kere o) Dekunle my lover (oh yea) Ka logba yi da le Mister lover lover lover Je ka logba yi pe oh Ma lu mi ni jibiti rara Spend your milli milli on me oh Mister Bae Mister Looover Baby On me oh