Eh iyee Onye egwu mu Reeh If I no marry you Na I'm be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessing dey on the way Any man wey put asunder Omo na thunder Ah yeah Fire fire chase them all away Any man wey put asunder Ah yeah Fire fire chase them all away Everything na double double See I get assurance You get in dollars Anything for you My account e balance See I get this mission Transmission vision And if you tell police oh Them go see confusion If I no marry you Na I'm be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessing dey on the way Any man wey put asunder Omo na thunder Ah yeah Fire fire chase them all away Any man wey put asunder Ah yeah Fire fire chase them all away Nwa oh Everything na double double Chei My ube oyibo I dey pray yibe When something go carry you Come my way amankwe Ka anyi jee tuo ludo Na obodo oyibo Maka nnwee gi one on one Samankwe samankwe See you will never forget oh Ah ah ah Ma nkporu gi cassete oh Ah ah ah Ask your bestie janet o baby oh Ah ah ah Otu osi gaa na mess oh Ah ah ah If I no marry you Na I'm be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessing dey on the way Any man wey put asunder Omo na thunder Ah yeah Fire fire chase them all away Any man wey put asunder Ah yeah Fire fire chase them all away Everything na double double Fa mi mo Fa mi mo ra baby oh You belong Mi o mo bi o sen se mi o If you go Them be tell mo ti roko If you leave Them be tell mo ti daro If you give me love I no go give another laye If you give me kiss I no go give another rara If you love me Tata no go talk another laye If you let me mekwu I no go mekwu another rara If you give me love I no go let your heart shatter If you give me love We no go let our home scatter If you give me love baby Wa ma ga ga ja If you give me love o I fit Gucci ati Prada If I no marry you Na I'm be say I dey craze Tell your mother Tell your father Make we relate Money go fall on you Blessing dey on the way Any man wey put asunder Omo na thunder Ah yeah Fire fire chase them all away Any man wey put asunder Ah yeah Fire fire chase them all away Everything na double double Nwannem neje neje nejenu oh Onyeoma chotara nwanyi oma Agabago nu oh Ooh ooh ooh O ka anyi si eme