It's Ora Records Yeah yeah yeah yeah Raybekah fit the boy Step thy na thy every all all all Doctor doctor Put your finger down If corona don dey make you catch konji yeah Put the finger down if you miss your man na your fine baby oh uh uh Put the finger down Hey Put your finger down if you no fi Wait for corona to freeze yeah ehh ehh Put the finger down if you want to party after party oh uh Hey Put your finger down if you meet Solution way dey start for street yeah ehh eh Put the finger down if you miss the life and things you did oh uh uh Put the finger down if isolation don tire you and me yeah eh eh Put the finger down uh uh yeah yeah ehh ehh yeah eh eh eh Me I won to look e na your eye Me I won to tell you say I like For isolation don dey pass Wetin I go do to save my guy Oya baby baby say you I want your love Anytime I reason you I wan dey bloj But you don't do me something Come G hold me and I want you back baby Oh no no no no Oh no no no no Which dey me I go dey see my baby ohh ohh Oshe oshe Oh baby ehhh Na you wey I want and I no fit to like Cause my love dey knock on your door door door kpo kpo Oh baby shey you no say I want you Corona don dey door I no fi know Which time I go see your face No comi nah me yah Gimme some look Shé you know I like When you drop all Oya baby come Let me give you some love ah ah oh, yeah yeah yeah Put your finger down If you miss your baby yeah ehh Put the finger down If you want to kiss him or her eh yehh Put your finger down If you you no fi wait for corona to freeze yeah eh eh Put the finger down If you want to party after party oh uh uh Hey Put the finger down If you meet solosho way dey stark for street yeah eh eh Put the finger down If miss the life and the things you did oh uh Put the finger down If isolation don tire you and me yeah eh eh Put the finger down Yeah yeah eh eh eh