Ayy Oxlade baby (Yo) (Roro-ri na, ayy-ayy-ayy) (Ara ra-ra, ra-ra) (Roro-ro ro-ra) Yeah Yeah-yo, oh-yeah K'oma pesi, I see I see lotta frenemies Dem wanna take my place Dem wanna hold me down Motherfuckers dem be spoilin' at me Bomboclaat I see I see lotta frenemies Dem wanna hold me down Some of dem backstabbin' And at the same time, be spoilin' at you Brother, me I don't go nowhere (see) Oluwa dey for me (so) Me, no dey fear nobody (zero) I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero) Me, I don't go nowhere (see) I go dey double up (gbosa) I go dey bop and tall (zero) Yeah-ooh (oh-oh, zero) Shebi na me be that Lere boy wey no get level? (wey no get level) Now, I dey pop on TV, you dey fear devil (you dey fear devil) You no go see heaven I promise you level (level) 'Cause every sinner man go die You no go see heaven (no go see heaven) Omo, you no fit the church Shebi normally (shebi normally) And me I shock everybody like ah pandemic oh (like ah pandemic oh) I dey work, I dey pray (I dey pray) To me, and grace (and grace) Still give me ginger to dey drop gbedu Shebi na me be that Lere boy wey no get level? Yeah Yeah-yo, oh-yeah (Lere boy wey no get level?) K'oma pesi, I see (I see) I see lotta frenemies (frenemies) Dem wanna take my place Dem wanna hold me down Motherfuckers dem be spoilin' at me Bomboclaat I see I see lotta frenemies Dem wanna hold me down Some of dem backstabbin' And at the same time, be spoilin' at you Brother, me I don't go nowhere (see) Oluwa dey for me (so) Me, no dey fear nobody (zero) I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero) Me, I don't go nowhere (see) I go dey double up (gbosa) I go dey bop and tall (zero) Rexxie, Rexxie ni omo (oh-oh, zero) See, me I pray for my mama and I pray for my brother And I pray for my nephew and I pray for my father Pray for the people wey dey wish me well And if you no like me, ogbeni (ogbeni, go to hell oh) Pray for my family, I pray for the ones Wey mean alot to me and the ones wey make me waka dada (make me waka dada) Oh-ah, oh-na Me, I get whole niggas for my side And if you still dey fear, you go dey get one side Me, I get this feelin' wey dey-dey one kain Wey dey-dey one kain (Spyritmyx)