Eh eh ehhh, eh eh eh eh ehhh Eh eh eh eh eh eh eh ehhh Eh eh eh eh eh ehh Pheelz Mr Producer Eh, eh ah eh Dem go chop am today Even if I dey sleep oh I remember where the post e dey Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh Dem go chop am today oh ohh Even if I dey sleep oh, eh eh I remember where the post e dey Them gats to chop am, today We gats to give them, today We give them leg over, today Give them Hat trick, today Fire shot oh, like Rasheed Yekini dey do Fire shot oh, like Sunday Oliseh dey do We no retire, today We go dey fire, today Paraji the spirit, today Fall on me oh, today Fire shot oh, like Oparaji dey do Die on the line oh, like Oparaji dey do. Yeh Se se, se se Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh Dem go chop am today oh oh ohh Even if I dey sleep oh, yeh I remember where the post e dey Eh ah eh eh eh Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh Dem go chop am todsy oh oh ohh ohh Even if I dey sleep oh I remember where the post e dey Super Eagles, e dey Spread the wings oh, e dey Show them something oh, today Yokad the net oh, today We must to show them, something wey them never see Them go hear am oh, something wey them never hear Chai, Alex Iwobi, e dey Victor Moses, e dey Muhammed Onye Ball oh, e dey Mikel Obi, e dey See, when them enter oh, ah ah other teams lugana Them want to try us oh, ah ah obanje gaba Se se, se se Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh eh Them go chop am today oh oh ohh Even if I dey sleep oh, yeh I remember where the post e dey Eh ah eh eh eh Eh, Eh, eh ah eh eh ah eh eh Dem go chop am today oh oh ohh ohh Even if I dey sleep oh seh I remember where the post e dey chai Haitayo dey here? E dey! Amachi dey here? E dey! Kochile dey here? E dey e dey e dey e dey! Chai, Shetins Obiafu, e dey! The boys e bia ball, e dey! Nigeria dey here? E dey e dey e dey e dey! Chai, Ighalo gba shot, e dey! Defense padabo, e dey! Attack e wesi, e dey e dey e dey e dey e dey! Seh, chai, e dey, seh, e dey Iheanacho nanu- e dey e dey e dey e dey e dey! Ohazi nanu, e dey e dey e dey! Coach Rohr, Ale bia Super Eagle Ale bia mu, aLe bia mu Ale bia mu, ale bi Russia 2018, se mu chinsu Walai! Se mu chinsuuuu