Goya Menór Ameno Okhiante kpe khere DJ give me naya ku khere Let me tell them how the thing goes How the thing goes Ha, okay Sheybi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult? Ha, you wanna bam ba? You wanna chill with the big boys? Now you dey run kiti-kiti You dey run kata-kata Nor fit drink water drop cup Ah, eh Shey you see how the thing goes How the thing goes Oya telly me who blend you? And who? And who? This one nor be zobo nor be can juice Go school you go school go dey pem tools And now the parameter set, you wan Dey form jew See even your papa nor fit save you For all the calamity wey him pikin don do Men, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you play Omo e don kpuff Oboy e don kpuff Ah, eh Come on, let’s go Sheybi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult? Ah, you wanna bam ba? You wanna chill with the big boys? Now you dey run kiti-kiti You dey run kata-kata Nor fit drink water drop cup Ah, eh Shey you see how the thing goes Okay, come on, let’s go Ah, okay Because you made it to the top throne Let me see what my God father can do ‘Cause He’s the Father to the fatherless And the Mother to the motherless And nothing no one can do But promise not to fight again Not to do anything that will hurt again ‘Cause if you do, Na him be say you don gog again And na that time you go run again I swear Ah Sheybi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult? Ha, you wanna bam ba? You wanna chill with the big boys? Now you dey run kiti-kiti You dey run kata-kata Nor fit drink water drop cup Ah, eh Shey you see how the thing goes And who? And who? Ah Eh