Yeah-yeah They no know say we dey around 'Cause we dey show up unannounced But, when they listen to the sound oh, ah They go start to come around Tinba ti pe e, k'oma dahun (tinba ti pe e, k'oma) Tinba f'owo gbe, sh'oma bounce? (Tinba f'owo gbe, sh'oma) I know you love the way I sound oh, ah Oya, turn around I just dey enter the place But, I dey killie show And dem dey love me already As you dey see me so Won ni pe kileleyi? (Afro highlife oh, afro) Kila tun gbe de? (Afro highlife oh, afro) Won ni pe wetin we bring come oh? Wetin my people wan hear? (Afro highlife oh, afro) Zaki, oya, give them oh Arabaribiraba See everybody wants to faaji Na why dem dey call me alhaji I know you just dey realize The music makes me feel alive Give them the bass (They must to dance) And if you give them the guitar (And dem go dance) Abeg, play the trumpet oh (They must to dance) Make dem know who we are (And dem go dance) I just dey enter the place (mo daran) But, I dey killie show (ye-ah, mo daran) And dem dey love me already (mo daran) As you dey see me so (ye-ah, mo daran) Won ni pe kileleyi oh? (Afro highlife oh, afro) Kila tun gbe de? (Afro highlife oh, afro) Won ni pe wetin we bring come oh? (Afro highlife oh, afro) Wetin my people wan hear-'ear-'ear? (Afro highlife oh, afro) Oya, give them oh Arabaribiraba-ra Sambarinba (They must to dance) (And dem go dance) (They must to dance) (And dem go dance, dance) (Afro highlife oh, afro) Ahh-ah, ahh (Afro highlife oh, afro) (Amujei) (Afro highlife oh, afro) (Afro highlife oh, afro)