Verse 1 If I die now,I go happy say, Say when I dey this world I don fall in love Which one u dey e Wey u dey treat me so I don beg, I don do everything But u tell me say u need time and U no fit dey wit me Na so I vow, Anyway I dey go, Ewo! Chorus 2x If u help me see Ego, Make u tell am I don go, She no look me and so Don pack my load go, Ewo! Verse 2 No be say I no show how I feel No be say I no ever show you say I dey real Everybody don know say I fit do anything for you I go die for you Everybody dey laff me cos dem know u be my life I don say I go marry cos in u I see my wife Baby oh! I go take am 4 bus I go take am 4 train For this place I no fit stay eh! Ewo! Repeat Chorus 2x Verse 3 I know say u dey hear my voice cos this song na im I write for you I dey go find one place where I go hide my head Cos I wan start my whole life anew Repeat Chorus She don leave me and so so Eh Eh Eh Ewo! Ego Ego Ewo! (see ego tell am I don go) Why u do me so Why u do me like this oh I dey beg (2x) I dey pack my load go Oh oh! If I die now I go happy say Say when I dey this world I don fall in love