Me, I be D'banj My Jamo friends dem dey call me ski banj I don't get degree for womanolgy I just study the woman physiognomy ah! Wey dey make them follow me For the clubs, dem dey take off their thongs for me Even the girls they ask for me Make I tell them the secret of my melody ah, listen Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko If I tell them de koko I say I yarn them de koko If I tell them de koko I say I yarn them de koko Tongolo, je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo As I dey walka for the road I see one baby o Her name na no be small Why because she fine, no be small When her front, no be small When her backside, no be small I yarn am the truth and I yarn am the fact And I yarn am, no be small She no wan gree my own o Till I yarn amde koko, no be small Shee, you want know de koko ah Shee, you want know de koko Shee, make I tell you de koko ah Make I tell you de koko If I tell them de koko I say I yarn them de koko If I tell them de koko I say I yarn them de koko Tongolo, je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Listen, listen Mo wa talented Yes mo wa gitfted Sheri ile mi, ome gbe e lifted Sheri hips eh, mafile shifted Oju wen, mafile tinted Boyfriend eh, kan owa evicted Se ko mo pe, Dbanj is addicted Te ba so pe no, mawa persistent Mori awone, don't get me twisted Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko If I tell them de koko I say I yarn them de koko If I tell them de koko I say I yarn them de koko Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongolo, she wale tongolo Omoge wa je a tongolo