Fia, fia Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Shawty want a million dollar (shekpe!) Say make I wire, wire Turn me to under cover o, maga o She say all her friends are (friends are) Living lavida loca (l-l-loca) Dey form yemi my lover o, ah Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say: If you no get money, hide your face I hide my face, make another man pikin run my race I love you no mean say if you say Make I put one hand for fia (fia, fia burn dem) I go put hand for fia o E no mean say if you say,make I put one leg for fia (fia, fia burn dem) I go put leg for fia o Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Shukura ki lo ki' osi o, eh Shuku sheka aya shoemaker o Caroline save your drama I don't need it, go dey soap opera o Hola, hola, mr olopa Am not here to cause wahala Hello diva save your drama You don't need me, in your soap opera Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say: If you no get money, hide your face I hide my face, make another man pikin run my race I love you no mean say if you say Make I put one hand for fia (fia, fia burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make I put one leg for fia (fia, fia burn dem) I go put leg for fia o Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Dance make I dance Give me love make I love Make no other one above Yeh!, you for dey for me (you for dey) When the boy dey hunger, eh I for die for you o, eh But you say: If you no get money, hide your face I hide my face, make another man pikin run my race I love you no mean say if you say Make I put one hand for fia (fia, fia burn dem) I go put hand for fire o E no mean say if you say Make I put one leg for fia (fia, fia burn dem) I go put leg for fia o