You gimme light di ci solar Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover ah ah Girl you don change my persona ah The revelation is in order All the pressure I been under Why I call you ngozi God don bless me ngozi No deserve this king loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No ne make me do like this Girl I gat you no worries, no worries ah E dey do me wa wa o o Scatter my internal Graving your nsala o No killy my kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy my kitana E dey do me wa wa o o Scatter my internal Graving your nsala o No killy my kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy my kitana I know you’re waiting I’ll run hastily to you in my panamera Hola hola hola I'm levitating, I feel ecstasy when you whisper nakupenda Wetin you put for this your jollot You’ve gat my heart and my soul on lock And I wanna go crazy with you Thru the night till the Sun come Let’s do it all, do it all for love Cus moti fun e ni kokoro I never wanna lose this To you I belong, this must be love E dey do me wa wa o o Scatter my internal Graving your nsala o No killy my kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy my kitana E dey do me wa wa o o Scatter my internal Graving your nsala o No killy my kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy my kitana Everything you do me I like My best friend the love of my life I no fit dey without Abi you want make bad belle off my life You need someone to hold onto Girl e no fear I dey for you I go run the matter for me and you Make I be the reason you believe in true love Why I call you ngozi God don bless me ngozi No deserve this king loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No ne make me do like this Girl I gat you no worries, no worries ah E dey do me wa wa o o Scatter my internal Graving your nsala o No killy my kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy my kitana E dey do me wa wa o o Scatter my internal Graving your nsala o No killy my kitana Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla nla Referee no disallow No killy my kitana