Black2unez already know oh oh yah Give me the sound and flavour flavour I just wanna be your man oh Give you lovin all the time oh Anytime you come around oh Man dem dey look you for back E get this feeling wey I het 4 you my love When I know say, girl you dey my side And omo geh swear me I want you for life Omo tem a tell me would be my wife So mai say Monalisa would you gimme love ooo my desire Holi water cannot quench this fire cause I want to love you till I retire No no no Monalisa would yoy gimme love ooo my desire Holi water cannot quench this fire cause I want to love you tell I retire No no no no Ahh ha ahh ha Say ahh ah Ahh ha hay ahh ahh ah Monalisa oh my baby Ahh ha ahh ha ahh ha say ahh ha Monalisa oh my baby Just wanna go outside from the fase love geh My love is obvious, I no go talk much geh Them dey talk, we fit lock up them no fit try you My heart my lungs and mi liver donante I'm a cheerful giver Goosebups she give da shiver you can put on my jeans and put on my nika Monalisa would yoy gimme love ooo my desire Holi water cannot quench this fire cause I want to love you tell I retire No no no Monalisa would you gimme love ooo my desire Holi water cannot quench this fire cause I want to love you till I retire No no no no Monalisa oh my baby ahh ah ahh ha ahh ha Monalisa oh my baby ahhh ha ahh ha