What do they say about me Too much gossiping but they saying nothing Why why I don't take it lightly I just keep the focus on the mouth that I feed Olopa kuro ki nkoja Me I no wan fight but don't cross my line Anything you see see don't be surprised Me I be animal I don't want to bite Dem dey think say I gentle for face But I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Dem dey think say I gentle for face But I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Why should I talk Why should I talk My money manranma full stop They taking shots they taking shots I take one shot of dongoyaro E no concern me somebody talk no time for that E no concern me somebody talk no time for that Dem dey think say I gentle for face But I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Dem dey think say I gentle for face But I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Wangere wangere wa Looking brand new I be cha cha No put your mouth for my matter I make the Benjamin scatter After the show we go order Wetin be your problem I go solve am Ounje mi dun make we chop am AG Baby na your father Dem dey think say I gentle for face But I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Dem dey think say I gentle for face But I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Wangere wangere wa Looking brand new I be cha cha No put your mouth for my mata I make the benjamin scatter